How far. all these instablog, PulseNg e.t.c abeg make all of una do meeting then decide how much I go give all of una make una forget my name totally. I know say I never pay any of una before so I say make I just run am finally. I greet you bros!!
— Burna Boy (@burnaboy) November 3, 2023
If they stop posting about you, you'll totally be forgotten, bro.
— Lagos Cinematographer (@naturalboifilmz) November 3, 2023
Make I pay money first. If dem born anybody make dem remember my name after I don sort. Sha All these things na because ORAIMO nor use chord again. #BringbackORAIMOchord
— Burna Boy (@burnaboy) November 3, 2023
Oga how much be your money?? Make you sef develop amnesia for my matter. You follow for people wey I dey talk about.
— Burna Boy (@burnaboy) November 3, 2023